Ads Top

TRADER AT ONITSHA

 My pipu, how una dey? I don come again oooo..... I want tori una wetin dey hapun for my side.


Una remember that my bobo wey i tori una the last time? hhhmmmm.....kasala bin burst O!!. No be small. As corona come out na him oga tell me say him don repent because corona na sign say end time don come. 

First, I  think say na joke but before i know wetin dey happen, Oga don stop to drink and smoke. Like say that one never do, e just lock up prick. Chai...


I just weak.

Him come pack him kaya go him sister house because, according to am, him love me well-well and anytime him see me, him penis dey rise any how and that na temptation for am. 

I cry no be small. I no even know wetin i want do..e just be like say i be widow.



One day, i carry myself go upper Iweka go buy son-tin.. as i dey there, na so all those agbero boys come dey shout - "omeka nwanyi" (man wey dey do like woman). Some come dey call me woman name like -ada, uju, Nneka, chinyere etc. I just do ear like say i no hear wetin dem dey talk. 


As dem dey talk, na so one of dem walka come meet me o. As i see am, my heart just dey beat like 7 0'clock news. The guy na correct bobo. E get better muscle come nearly resemble my boyfriend. As he dey tell me  make i no mind wetin the other guys dey talk, na so him press my nyash....Jesu!!!!

As e press am, na so e shout tell him guys dem say my nyash soft wella. Na so all of dem scatter laugh. Before i know wetin dey hapun, some of dem come dey follow am dey tosh my ikebe o...chai...shame nearly kill me as dem dey tap current.

For my mind, i happy say n play dem dey play because if dem start to shout "homo" ontop my head, imagine wetin for hapun. 

Me sef come follow dem dey laugh just to cover up . 

The fine bobo wey first press my nyash come hold my hand drag me comot from where him guys dem dey. 

As e put hand for my shoulder, e tell me say him name na Edozie and e come ask - "baby wetin you want buy?". 

Before i replyam, na so the other guys come dey shout say make i no follow am because him go put prick for my nyash. 

To my surprise, the pikin ask dem weda their girlfriend nyash big or soft like my own? e even ask dem weda na bad tin if he put prick inside my nyash? Na so all  of dem scatter laugh.

 Chai....e be like make ground open.

I tell the guy wetin i want buy- but as e come be say him no dey sell wetin i want, e give me him business card come show me him shop so i fit come buy something for him hand next time. 

When i reach house that day, my whole body just dey do me polina-polina. Edozie just gum my sense like say tommorrow no dey. Meanwhile, that time, i never follow my bobo talk for phone reach two weeks because e talk say if him hear my voice, him prick dey stand. Na because of fraustration, i close eye call Edozie. As i call am, e bin dey beer palour con say make i come meet him and him guys. 

I no even think twice. I quick baff, rub better cream wey dey scent well-well come nack perfume join am. E get one trouser wey i get wey dey show my ikebe shape well-well...na him i wear con go meet am.

As i show, all of them come shout. Na the same guys for market him dey with.

All of dem come dey call me mummy and aunty as i follow dem sidon. Na so dem use beer do me yeye... But trust me,  as rugged babe i be, i show dem say me and shayo na 5 and 6. Before dem open eye sef i don supply another round of bottle.  As we dey drink,  na him dem start to play flavour song - Ashawo. O boy, i no send anybody o...na so i stand come dey dance dey whine waist  like Original ogobongidi. 

Na so all of dem shout when i come dey clap my nyash like cele woman wey dey give thanksgiving. 

Some of them just dey slap my nyash as i dey vibrate am. E sweet me no be small.

As we finish come wan go, Na him Edozie hug me o...come thank me sey i come under short notice. Him ask me wia my house dey and i tell am. I kukuma tell am say i go cook better friend rice so make him come the next day. Him say him go come after church because the next day na Sunday. 

Sunday morning con come...na him i cook orishirishi finish come put 3 bottle of big stout for freezer make he cold well-well. I con wash toto keep. I wear one small  sexy nikka wey show my ikebe well-well. I come wear ashawo G-string under make Edozie fit sample every.

Around 3pm, e call me tell me say e dey front of my door. As i open door, my mouth just open. The bobo wear senator cloth and e fit am wella. As i hug am, he ask me wetin i dey wear. I tell am say na cloth. E scatter laugh come beg me make i turn So e fit see me well. 


As i turn my back, na so e shout say my nyash too make sense. As correct babe i be, na so i eye am fuck eye. E con ask me wetin dey hungry me. I tell am say make e ask my ikebe that kweshun.

With play-play, Edozie press my nyash come ask wetin make e soft like bread. Na so i tell am say na natural o..

As e relax for parlour, na him i bring the fried rice, goat meat and chilled big stout give am. Sharp-sharp, e comot shirt come dey chop. As e dey chop, na so i just dey gbadu him big chest and very neat white singlet. Chai......

Na so i carry myself sidon near am come use fan dey fan am because nepa take light. 

Edozie come dey praise me say i too correct because for food, i carry first, for fine, i carry first, for ikebe, i carry first. Him even ask weda we no go marry sef? As we dey laugh, i come ask am  wetin him go talk if i show am wetin i fit do ontop bed nko?. Him laugh come say if na bed matter say na me go run o. As e dey talk, na so i carry my hand touch him penis o.. e no talk anything.



E just relax for chair come tell me make i go lock door. I tell am say door don lock since.

Omoh, na so Edozie just open trouser, put hand inside, draw beta penis comot gbozahhh!!!!!

I no even know the time i carry myself fall ontop am. 

Na so we start to kiss and smooch like pipu dem put fire dia body. Edozie press nonsense comot from my nyash no be small. As e dey press am, na so e shuk finger inside my kpekus.. I no dull at all o!!! Trust me na- na so i use my two hand spread my ikebe like wrapper dem wash - hang for outside.

Na for parlour dia Edozie fuck me o. E no even gree make we enter bedroom. E push me go ground, raise my leg put for him shoulder con shift my G-string go corner. 

Meanwhile, because e don already finger my toto like say tommorrow no dey, my toto come open like Oshodi round-about. 


As e put penis, FIAM!!!!! the tin just sidon inside my toto like chairman. Edozie look me like say i dey perform miracle. I know say him no believe  say toto fit sweet like this.

As e start to load me, na so i begin sing Celine Dion give am. If he change style, i go change track. Na so pikin fuck me turn-turn sotey i begin see heaven. The penis thick well well and e con curve go up. As e dey fuck, na so the penis cap just dey shuk secret corner inside my toto.

If i shout, him go stop - come warn me with vex say make i stay one place.

You don hear the kain fuck dem dey call - WHO SEND YOU? - na the fuck him fuck me that hot afternoon.

As him want release, na him Edozie come dey breathe like gorrila wey dem dey provoke. As e comot prick from my toto, na so my toto make KPLUP!!!!! sound.  If you see as e sperm thick come white ehhhhnn.....chai.... i no know the time i open mouth like person dem dey give holy communion.

After him get himself, him go bathroom ; baff come drop 5k on top table for me. E say even him never fuck him girlfriend the way him fuck me. As i escort am reach door na so e press my nyash well-well before him go.

All my body pain me scatter that day sotey i sleep.

As i dey sleep, i dream say Edozie dey touch me. Only for me to open my eye see my bobo. E don pack him kaya come back house. I don forget say him still hold him key. Weyin I for do if to say him enter house the time me and Edozie dey fuck? Na die be that o!!!!

Na so i shout come hug am well-well. Him start to dey beg me say make i forgive am say him no fit endure again. 

I thank God say him release sharp-sharp when i suck him prick because if to say him put penis inside my nyash, him go know say person don harvest all the coco-yam wey dey dia. My bobo sperm over plenty and e say since nearly two months  e comot, e never pour since. Him really miss me.

That night as my bobo hold me dey sleep, Edozie message me say him don fall in love with me say my toto too sweet. Na him i delete the message quick-quick.

The next day, him call me come dey shout  weda i no see him message. Message wey you send for midnight? which kain madness be that one? 

As i tell am say make him no dey shout for me, na so Edozie come say him go slap me. EEHHHNNN???? A whole me !!!!!. Na so i vex block am. E no reach 2 days him message me with another number dey beg me say make i no vex say him love me. I no answer am. 

I dey my own one day na him one girl call dey ask me who be the person wey get my number. I first ask am who she want follow talk but as she talk say she see the number for her boyfriend phone, i quick code say na Edozie girlfriend. I quick lie tell am say the person wey get the phone dey charge am for my shop. As she want ask question, na him i cut call. Immediately i message Edozie tell am say him babe dey track am and because i no want wahala say make we end everything. E start to beg but i no gree. These Onitsha girls dey crase. Make person no pour me acid say i snatch her boyfriend.  Abeg i no fit shout. 



Written by 
toto well done













7 comments:

  1. This is by far the most hilarious story ever... Very descriptive.

    ReplyDelete
  2. You get mind, so his friends for upper iweka know he is gay..
    Be careful..
    Jeeeez

    ReplyDelete
  3. Of all names, na Edozie him use. I feel attacked lol

    ReplyDelete
  4. This is effing hilarious!!! Very nice

    ReplyDelete
  5. Investopedia characterizes a swing trader as, "A way of exchanging that endeavors to catch gains in a stock inside one to four days."
    OKX app

    ReplyDelete

Emyk Sport Media {ESM}. Powered by Blogger.